• Thu. Apr 18th, 2024

Tmaq Media

Sultan Of Entertainment (Mp3 Zip Mp4 Download)

NEW AUDIO AND VIDEO : MAHOE – MY BABY @yesitsmahoe #HAPPY

Bytmaq

Aug 14, 2019 #MAHOE, #MY BABY
NEW AUDIO AND VIDEO : MAHOE - MY BABY @yesitsmahoe #HAPPY

NEW AUDIO AND VIDEO : MAHOE – MY BABY

NEW AUDIO AND VIDEO : MAHOE - MY BABY @yesitsmahoe #HAPPY 2

CLICK HERE TO GET FAST UPDATES ON OUR WHATASPP GROUP 

Gentleman Music Worldwide frontier – *Mahoe*, comes through with a new single tagged “My Baby“ under his new Management SOH Entertainment.

Finally, Mahoe delivers his highly awaited single which features both in audio and video.
The song was produced by Nigerian music production maestro -Kvibez and video directed by Day One Bro.

MAHOE – MY BABY DOWNLOAD

 

Here is the Lyrics:

It’s k vibes the hit maker

Mahoe!

I geti money if na money you Dey find o
Baby girl I no be Jonny I no go play u my yemi o
Biao Biao
You know I love you my baby, olalakata headi Dey burst for my baby
Gimme the love and the things wey am wanting my baby
You know my love I no want trouble my lady

Bridge
Iyoh my baby iyoh o wey iyoh my lady oh oh oh oooooo

E no matter anything Dey yarn E no matter
Dem go talku talku girl E no matter na my life I dey live I no live for anybody .

Solo1
Iwoniko you’re my diva my joy giver anything wey want I go give her I no fit leave her no be say I seize her na the way I Dey feel make I keep her bujoloso bujolorupkemi na u Dey give me joy my girl aye etemi, iwonikan mi oh kan mi oh only u my baby.

Chorus
I geti money if na money you Dey find o
Baby girl I no be Jonny I no go play u my yemi o
Biao Biao
You know I love you my baby, olalakata headi Dey burst for my baby
Gimme the love and the things wey am wanting my baby
You know my love I no want trouble my lady

Bridge: Iyoh my baby iyoh o wey iyoh my lady oh oh oh oooooo

E no matter anything Dey yarn E no matter
Dem go talku talku girl E no matter na my life I dey live I no live for anybody .

Solo2
Many them are copy cat our love life if na money me I gatti dat for my lover me I spend cash. O pe lomo birin ko seni to dabire, Ope lomo birin Nobody fit to replace you

Chorus
I geti money if na money you Dey find o
Baby girl I no be Jonny I no go play u my yemi o
Biao Biao
You know I love you my baby, olalakata headi Dey burst for my baby
Gimme the love and the things wey am wanting my baby
You know my love I no want trouble my lady

E no matter anything Dey yarn E no matter
Dem go talku talku girl E no matter na my life I dey live I no live for anybody .

Bridge: Iyoh my baby iyoh o wey iyoh my lady oh oh oh oooooo

Wahala Handsome Youth

CLICK HERE TO GET FAST UPDATES ON OUR WHATASPP GROUP 

It’s K vibes the hit maker

Instrumental till fades

By tmaq

TMAQ is a music & content promotion (A&R PR) | Digital and Social Media Marketer | tmaq4real@gmail.com|08134591329

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *