• Wed. Apr 24th, 2024

Tmaq Media

Sultan Of Entertainment (Mp3 Zip Mp4 Download)

TMAQTALK MUSIC : GREAT-S – BLOW

Bytmaq

Apr 24, 2022 #BLOW, #GREAT-S
TMAQTALK MUSIC : GREAT-S - BLOW

TMAQTALK MUSIC : GREAT-S – BLOW

TMAQTALK MUSIC : GREAT-S - BLOW 2

CLICK HERE TO GET FAST UPDATES ON OUR WHATASPP GROUP 

 

GREAT-S – BLOW

Amidst considering retiring from active music. GREAT-S drops a new tune to pour out his heart on his supposed expectations. This is jam is not only melodious but touchy and also emotional. Download, listen and share your thoughts.

 

CLICK HERE TO GET FAST UPDATES ON OUR WHATASPP GROUP 

(INTRO)

*Trademark*
Ladies and gentlegirls
Call me the GREAT-S o
(VERSE 1)
I for don blow,
I for, shutdown the top shows,
I for don go, don go
I for reap cus I don sow,
.
E be 9 years,
Dem dey, see the talent,
I suppose blow, top show, chop go, jeun lor
(CHORUS)
but I never blow oooooooooooo
As e shock you, e shock me too
I never blow oooooooooooo
E shock me e shock you too
(VERSE 2)
I for make cash,
bless the people wey i fit dash,
let the people say i use jaz,
flex the ladies wey i fit kpash
wey i fit smash
.
I for pay Falz,
make we sing, make e drop barz,
make the song cast,
bill board, make e top charts,
.
I for don blow,
I for, shutdown the top shows,
I for don go, don go
I for reap cus I don sow,
.
E be 9 years,
Dem dey, see the talent,
I suppose blow, top show, chop go, jeun lor
(CHORUS)
but I never blow oooooooooooo
As e shock you, e shock me too
i never blow oooooooooooo
E shock me e shock you too
(VERSE 3)
Man don dey loose hope o
sotey my conscience don dey ask me say,
Na why you nor dey use soap o
.
Dem say, Believe, believe, believe,
say you go blow ooooooo.
Na who, dem dey give zobo
(CHORUS)
I never blow oooooooooooo
As e shock you, cash,ock me too
i never blow oooooooooooo
E shock me e shock you too
(OUTRO)
i never blow, never blow, never blowww
e shock you, e shock me too
I never blowwwwwwwwwwwwwww
e shock me, e shock you too
I dey, fast and pray, for days, for grace ooo
http://www.tmaqtalk.com/wp-content/uploads/2022/04/GREAT-S_-_BLOW_Tmaqtalk.com

GREAT-S – BLOW DOWNLOAD

By tmaq

TMAQ is a music & content promotion (A&R PR) | Digital and Social Media Marketer | tmaq4real@gmail.com|08134591329