TMAQTALK MUSIC : GREAT-S – BLOW
GREAT-S – BLOW
Amidst considering retiring from active music. GREAT-S drops a new tune to pour out his heart on his supposed expectations. This is jam is not only melodious but touchy and also emotional. Download, listen and share your thoughts.
(INTRO)
*Trademark*
Ladies and gentlegirls
Call me the GREAT-S o
(VERSE 1)
I for don blow,
I for, shutdown the top shows,
I for don go, don go
I for reap cus I don sow,
.
E be 9 years,
Dem dey, see the talent,
I suppose blow, top show, chop go, jeun lor
(CHORUS)
but I never blow oooooooooooo
As e shock you, e shock me too
I never blow oooooooooooo
E shock me e shock you too
(VERSE 2)
I for make cash,
bless the people wey i fit dash,
let the people say i use jaz,
flex the ladies wey i fit kpash
wey i fit smash
.
I for pay Falz,
make we sing, make e drop barz,
make the song cast,
bill board, make e top charts,
.
I for don blow,
I for, shutdown the top shows,
I for don go, don go
I for reap cus I don sow,
.
E be 9 years,
Dem dey, see the talent,
I suppose blow, top show, chop go, jeun lor
(CHORUS)
but I never blow oooooooooooo
As e shock you, e shock me too
i never blow oooooooooooo
E shock me e shock you too
(VERSE 3)
Man don dey loose hope o
sotey my conscience don dey ask me say,
Na why you nor dey use soap o
.
Dem say, Believe, believe, believe,
say you go blow ooooooo.
Na who, dem dey give zobo
(CHORUS)
I never blow oooooooooooo
As e shock you, cash,ock me too
i never blow oooooooooooo
E shock me e shock you too
(OUTRO)
i never blow, never blow, never blowww
e shock you, e shock me too
I never blowwwwwwwwwwwwwww
e shock me, e shock you too
I dey, fast and pray, for days, for grace ooo
http://www.tmaqtalk.com/wp-content/uploads/2022/04/GREAT-S_-_BLOW_Tmaqtalk.com